It Is What It Is

Adekunle Gold Adekunle Gold

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted, I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If е go cost my peace
That's some еxpensive shit, oh
If e no be money
Do not disturb me, please

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)

Money no dey bring happiness, oh
Na when I get money I realize, oh
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See, bad times will never last
Elemi lo ma last, life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Low-key, they hate their life
And they're lonely, no energy for nobody
We no dey happy for me, for me
Low-key, you hate your life
And you're lonely, no energy for nobody
No waste your time, man, I no see you

If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace
That's some expensive shit, oh
If e no be money
Do not disturb me, please

Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am (leave am)

Leave am
It is what it is
It is what it is

  1. Before You Wake Up
  2. something different
  3. It Is What It Is
  4. Sinner (feat. Lucky Daye)
  5. Okay
  6. One Woman (feat. Ty Dolla $ign)
  7. 5 Star
  8. Party No Dey Stop
  9. Look What You Made Me Do (feat. SIMI)
  10. Do You Mind?
View all Adekunle Gold songs

Most popular topics in Adekunle Gold songs

Related artists

  1. Twenty Fingers
    Twenty Fingers
  2. Burna Boy
    Burna Boy
  3. Beenie Man
    Beenie Man
  4. Gaz Mawete
    Gaz Mawete
  5. Omah Lay
    Omah Lay
  6. Amaarae
    Amaarae
  7. Kapo (COL)
    Kapo (COL)
  8. Tems
    Tems