Konongo Zongo

Black Sherif Black Sherif

No, no, no, no

I pray to God for times like this I swear my papa
I no fit lie you like koti, I work so harder
I go wayward for what I need Kwaku mantie obiaa
It's me and my gang, we never speed kakra kakra noaa
They say I stubborn 'cause I no go their way
And I don't know why they pissed off when I'm runnin' my race
It's getting them fucked up, they ain't catchin' up with my pace
I'm not to be slept, you go wake up na wayɛ late
Don't stop, oh, my jiggy blacko
I tell myself these words every time on the road
And I'm still grindin' 'cause it's do or die where I'm from
Kwaku the Black Sheep no dey give up no way
I run from house to chase the guala, my jigga
Plenty calls efri me fie nso mannfa da
Them vex me taya for my house but I no mind
I never gree make petty complains pull me back

Who no know me no know me (no, no, no)
Ask who know me say who I be? (na, na, na, na, na, na)
I no dey open up to nobody (yeah, yeah, yeah, yeah)
I keep my yawa to myself, my guy it's only me (yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Who no know me no know me (who, no, no, no, no, no)

Ask who know me say who I be?
I no dey open up to nobody
I keep my yawa to myself it's only me
Trapper kɛseɛ pahn from a small city
Konongo Zongo 18 mu hɔ aa na me mefri
ƐNnyɛ deɛ mentee bi da ne kɔ wakyi
Anaa gye na shishi bi, sɛ woyɛ fine aa wadidi
Menni sabali koro pɛ wɔ makoma mu
Bie mu na menkɔ o aniɛden saahn gyesɛ mawu
Thousand niggas on my neck nanso mannwu
Gyina me nan so sann kosi time aa yagyinaa mu

Who no know me no know me (no, no, no)
Ask who know me say who I be? (na, na, na, na, na, na)
I no dey open up to nobody (yeah, yeah, yeah, yeah)
I keep my yawa to myself, my guy it's only me (yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Who no know me no know me (who, no, no, no, no, no)

Ask who know me say who I be?
I no dey open up to nobody
I keep my yawa to myself it's only me

  1. Kwaku The Traveller
  2. Oh paradise
  3. The Homeless Song
  4. Soja
  5. Konongo Zongo
  6. Oh No
  7. Zero (feat. Mabel)
  8. January 9th
View all Black Sherif songs

Most popular topics in Black Sherif songs

Related artists

  1. Fally Ipupa
    Fally Ipupa
  2. Gaz Mawete
    Gaz Mawete
  3. La Banda Del Manya
    La Banda Del Manya
  4. Omah Lay
    Omah Lay
  5. Gerilson Insrael
    Gerilson Insrael
  6. Beenie Man
    Beenie Man
  7. Twenty Fingers
    Twenty Fingers
  8. Ruger
    Ruger