20 10 20

Burna Boy Burna Boy

Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Let's talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open
Everything don scatter scatter

Twentieth of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

The Chief of Staff, the commander
And the army wey carry order
Mr. President, Mr. Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dreams

The money wey you thief yapa for your azza
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
'Cause you no go get job if you no know Godfather

The Chief of Staff, the commander
And the army wey carry order
Mr. President, Mr. Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

Twentieth of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water o, water runaway my eye
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

We give them many chances
Dem fail my people
And When we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye
Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye

No problem, no problem
Everyone stay down, stay down, stay down
(Let the boy, let the boy get off the light)
How this one survived, other people, ah
They'd be shot and killed

  1. For My Hand (feat. Ed Sheeran)
  2. It's Plenty
  3. Want It All (feat. Polo G)
  4. Cheat On Me (feat. Dave)
  5. Kilometre
  6. City Boys
  7. On The Low
  8. B. D’OR (feat. Wizkid)
  9. On Form
  10. Gum Body (feat. Jorja Smith)
View all Burna Boy songs

Most popular topics in Burna Boy songs

Related artists

  1. Gaz Mawete
    Gaz Mawete
  2. Libianca
    Libianca
  3. Twenty Fingers
    Twenty Fingers
  4. REMA
    REMA
  5. Amaarae
    Amaarae
  6. Fireboy DML
    Fireboy DML
  7. Ruger
    Ruger
  8. Wizkid
    Wizkid