Bend You

Omah Lay Omah Lay

I don't like when you sober
You know that
I like e the wet panties
The ones from river Jordan
Or an ocean
The ones from the Atlantis
Wey fit e swallow the owner
Like Jonah
The girls from the Caribbean Sea
Wey fit e take the boner
Till e go down
Hand it over
To the owner

Make I bend you (ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you till you say e don do (ooh)
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you till your mother call you (ooh)
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Na you go talk wetin you come do
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you, ahh (ooh)

Father help me
I hit that pussy motor accident
Road wey lead to happy ending
E no dey hard to kill person
And she knows it all
We got a secret, she no go talk
The things we do when we lock the door
That shit is poison, no antidote
I put my all in till I see evidence

For her face and her leg e dey shake
Like say she get epilepsy
She say the taste is a sweet and e bitter
At the same time peppermint
Crocodile teeth, Skillibeng
Yes, my thing strong, no fit bend o
And my face I innocent
Until I bend you

Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you till you say e don do (ooh)
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you till your mother call you (ooh)
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Na you go talk wetin you come do, ooh
Bend you, ooh, bend you, ooh
(Bend you, ahh)

  1. People (feat. Ayra Starr & Libianca)
  2. One Call (feat. Spinall & Tyla)
  3. I
  4. Ripo Ripo
  5. Soso
  6. Moving
  7. How to Luv
  8. Bad Influence
  9. Safe Haven
  10. Lo Lo
View all Omah Lay songs

Most popular topics in Omah Lay songs

Related artists

  1. Libianca
    Libianca
  2. Tayna (ALB)
    Tayna (ALB)
  3. Kapo (COL)
    Kapo (COL)
  4. Twenty Fingers
    Twenty Fingers
  5. Gaz Mawete
    Gaz Mawete
  6. DADJU
    DADJU
  7. Fally Ipupa
    Fally Ipupa
  8. Tems
    Tems