HEHEHE

REMA REMA

Monday morning, talking about me while I'm making money
Hehe-hehe-hehe-hehe-he
I'm not gonna take it easy on my hater
Not gonna take it easy on my hater
Yeba
Not gonna, not gonna
Hehe-hehe-hehe-hehe-he (Hey)

Account balance don dey resemble dem politician
They say I live like a fraudster (Hehe)
We no dеy show am for Insta (Hehe)
Scatter thе club wey we enter (Hehe)
We no dey check for the figures
Anybody talk anyhow, e go injure, full-stop
You no go know, we go sneak up
Hotboxing on my way to the pick-up
Five years in the game and they still can't beat us

Monday morning, talking about me while I'm making money
Hehe-hehe-hehe-hehe-he (Hey)
I'm not gonna take it easy on my hater (Hey, hey)
Not gonna take it easy on my hater
Yeba
Not gonna, not gonna
Hehe-hehe-hehe-hehe-he

I never even use the all of my power
I never even use my abido-shaker
H-I-M position can't be vacant
No more big three, there's now a big four
People go para but what for?
They go say I don't deserve it but that is an insult
Drop one banger and ghost off (Hehe-hehe-hehe-hehe-he)

Account balance don dey resemble dem politician
They say I live like a fraudster (Hehe)
We no dey show am for Insta (Hehe)
Scatter the club wey we enter (Hehe)
We no dey check for the figures
Anybody talk anyhow, e go injure, full-stop
You no go know, we go sneak up
Hotboxing on my way to the pick-up
Five years in the game and they still can't beat us (Yo, X!)

Monday morning, talking about me while I'm making money
Hehe-hehe-hehe-hehe-he (Ki—)
I'm not gonna take it easy on my hater
Not gonna take it easy on my hater
Yeba
Not gonna, not gonna
Hehe-hehe-hehe-hehe-he
(Hehe-hehe-hehe-hehe-he)

  1. OZEBA
  2. BUBALU (feat. Feid)
  3. Calm Down (remix) (feat. Selena Gomez)
  4. AZAMAN
  5. BENIN BOYS (feat. Shallipopi)
  6. HEHEHE
  7. Won Da Mo (feat. Crayon, Bayanni, Magixx, LadiPoe, Ayra Starr, Johnny Drille, Mavins & Boy Spyce)
  8. NOW I KNOW
  9. Holiday
  10. VILLIAN
View all REMA songs

Most popular topics in REMA songs

Related artists

  1. Ruger
    Ruger
  2. CKay
    CKay
  3. Davido
    Davido
  4. DADJU
    DADJU
  5. Fireboy DML
    Fireboy DML
  6. Tiwa Savage
    Tiwa Savage
  7. LadiPoe
    LadiPoe
  8. Tems
    Tems